Bbc News Pidgin - LifeStyle

BBC News Pidgin has officially launched its TikTok channel, which aims to deliver high-quality journalism to Pidgin-speaking audiences across Africa and beyond. The BBC News Pidgin TikTok channel ... Borno State Govnor, Babagana Zulum say five suicide bombers enta di state and na only three don detonate dia Improvise Explosive Device (IEDs) so far.

Zulum tok inside exclusive interview wit BBC News ... BBC: Shot in school uniform: BBC reveal how police order lead to Gen Z protest killings for Nepal One order wey allow di use of fire against thousands of young, unarmed protesters for Nepal bin dey issued by di kontri former police chief, one BBC investigation don reveal. Among di 19 pipo wey kpai ... Shot in school uniform: BBC reveal how police order lead to Gen Z protest killings for Nepal BBC: Heavy security for Kaduna as Nasir El-Rufai plead 'not guilty' for corruption case © 2026 BBC.

Bbc News Pidgin, De external site no concern BBC. De way wey we de take go external link. © 2026 BBC. De external site no concern BBC. De way wey we de take go external ...

Bbc News Pidgin, BBC: 'Five suicide bombers enta Maiduguri, two still remain' - Governor Zulum